Peruzzi – “God Forbid” [Audio, Lyrics]

Date 2021-04-11

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Peruzzi’s Rum & Boogie album is the Clemzy-produced “God Forbid” track. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Peruzzi God Forbid

Peruzzi God Forbid

Off Peruzzi’s Rum & Boogie Somphore album comes this stand out a single titled “God Forbid”.

The song was produced by Clemzy.

Peruzzi – God Forbid (prod. Clemzy)

Lyrics

[Intro]
God forbid, God forbid
Biri bang bang
Bang bang bang, bang bang bang

[Verse 1]
They say, Domitila, Domitila, don dey find me
But her sister, Karashika, still dey write me, if you know
No mind dem, won’t take it lightly
I go fight for the matter if it comes, to that
Angelina, Angelina, don dey hunt me
Post my picture, upon insta
She dey whine me, if you know
No mind dem, won’t take it lightly
I go bust for the matter if it comes, to that

[Pre-Chorus]
‘Cause one thin’ go lead to one thin’ o
And somethin’ go lead to somethin’, if you know
God forbid, I won’t take it lightly
I go fight for the matter if it comes, to that
One thing go lead to one thing o
And somethin’ go lead to somethin’ o
God forbid, God forbid, I won’t take it lightly
I go die for the matter if it comes, to that

[Chorus]
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh

[Verse 2]
God forbid, I won’t take it lightly
God forbid, I won’t reply if they ever write me
You need to energize me
So I go dey stand fit
Go die for your matter if it comes, to that
Ai, Folake say she dey like me
She say possibility say I dey treat her nicely
Normally, nah only you dey satisfy me
So I go die for your matter if it comes, to that

[Pre-Chorus]
Cause one thin’ go lead to one thin’ o
And somethin’ go lead to somethin’, if you know
God forbid, I won’t take it lightly
I go fight for the matter if it comes, to that
One thing go lead to one thing o
And somethin’ go lead to somethin’ o
God forbid, God forbid, I won’t take it lightly
I go die for the matter if it comes, to that

[Chorus]
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh

[Outro]
God forbid
God forbid, God forbid
Le le le oh
Love is dangerous

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment