Rexxie & Victony – Ego (Audio, Lyrics)

Date 2021-11-29

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Rexxie & Victony collaborate on the “Ego” song, produced by Rexxie. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Rexxie & Victony Ego

Rexxie & Victony Ego

The song is produced by Rexxie and lifted off their Joint 2 tracked EP dubbed “Nataraja”.

Rexxie & Victony – Ego (prod. Rexxie)

Lyrics

Verse 1
Mama mio
No do me politics ah yah
Who do the polishing oh ya?
Cos you Dey shine
Like the morning sun
You hot and burning thins
Balance it out no Dey waste time
The clock is ticking yah
E Dey do me funny things
Like “My head be turning” things
Body with no policy yah yah
Balance it out no dey waste time

Pre-Chorus
Eyy, Balance it out
Sharp sharp cos I cannot fit shout
If the skirt no Dey allow you dance
Find way make u balance it out
See the girls wey Dey halla me
So sharp sharp cos I cannot fit shout
If the skirt no Dey allow you dance
Find way make u balance it out

Chorus
Balanciego
Come and see ego yah
Balanciego
Come and see ego yah
Balanciego
Balanciеgo yah
Come and see ego
Come and see еgo yah

Verse 2
This your something na spiritual something
If you go do me haunting
Girl finish me bloody
Eh
This your back na case
Girl I be lawyer man for that case
Incase of that case
We go meet for high court for that case

Pre-Chorus
Eyy, Balance it out
Sharp sharp cos I cannot fit shout
If the skirt no Dey allow you dance
Find way make u balance it out
See the girls wey Dey halla me
So sharp sharp cos I cannot fit shout
If the skirt no Dey allow you dance
Find way make u balance it out

Chorus
Balanciego
Come and see ego yah
Balanciego
Come and see ego yah
Balanciego
Balanciego yah
Come and see ego yah
Come and see ego yah
Balanciego
Come and see ego yah
Balanciego
Come and see ego yah
Balanciego
Balanciego yah
Come and see ego yah
Come and see ego yah

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment