DUES: Sean Tizzle Drops The Track Tagged “Witness” (+Lyrics)

Date 2023-06-20

Category Naija Songs, New Music

Sean Tizzle releases the song, “Witness” produced by Blaq Jerzee off the newly unveiled body of work titled “Dues.: Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

“Witness” is an infectious blend of Afrobeat and contemporary R&B, showcasing Sean Tizzle’s smooth vocals and captivating lyricism. The song’s vibrant melodies and rhythmic production create an immersive experience that will leave listeners craving for more.

Sean Tizzle – Witness (prod. Blaq Jerzee)

Get the song

16 June 2023
12 Songs, 35 minutes
℗ 2023 WIND VANE MUSIC, with exclusive license to ONErpm

Lyrics

Knocking on your door like Jehovah witness
Watching ni**as close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know say nobody holy
Leave story
Omo na the money story
No go collect for ogboni
Leave story, omo say leave story
Omo na the real ting
No go collect for ogboni
Omo na B.I.G
Omo na V.I.P
You go see me on a big tv
Bad man ah bad anytime you see me

Omo na many many things
And if you never see things
Make you no go talk sey you don see things
I no dey play no tricks
Baba’ jebu no be tricks

Now we balling proper
Gone are days when the boy dey suffer
Lagos to yankee sey na we dey run am
My Catalina omo wey getti coma
My Catalina omo wey getti coma

Knocking on your door like Jehovah witness
Watching ni**as close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know sey nobody holy
Leave story
Omo na the money story
No go collect for ogboni
Leave story, Leave story
Omo na the real ting
No go collect for ogboni

Oya say young fly ni**as pull up in a Bugatti
Wonder why she looking at me
I don’t really care even if you naughty
Be careful when you come around me
Brown young ni**a feeling alright
I know you get what I’m saying
Yeah yeah yeah
Oya make we feel alright

Omo na B.I.G
Omo na V.I.P
You go see me on a big tv
Bad man ah bad anytime you see me
Omo na many many things
And if you never see things
Make you no go talk say you don see things
I no dey play no tricks
Baba’ jebu no be tricks

Knocking on your door like Jehovah witness
Watching ni**as close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know sey nobody holy

Now we balling proper
Gone are days when the boy dey suffer
Lagos to yankee say na we dey run am
My Catalina omo wey getti coma
My Catalina omo wey getti coma

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment