Stonebwoy & Teni – Ololo (Audio, Lyrics)

Date 2019-09-14

Category Lyrics, New Music

Listen, Download Mp3 and get full-text lyrics to collaboration by Stonebwoy & Teni Makanaki titled “OLOLO”. The song was produced by iPappi (Prinxi Pappi).

The King of Dancehall and reggae music in Ghana, Stonebwoy joins force with Nigerian female entertainer Teni Makanaki for a new Ghana x Naija sound dubbed “Ololo“. This a Reggae love song with smashing melody that will burst your brain.

The new love song has a dance feel tune, Stonebwoy confesses his love to Teni Makanaki, says he is ready to give her his all. Teni in return accepts but warns that anytime he get to see him with Yvonne Nelson or any other girl then Yawa will surface…

Stonebwoy & Teni – Ololo (prod. iPappi)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2019/09/Stonebwoy_Teni_-_Ololodmca

LYRICS

[Intro]

Wo yo yo yo yo ooo
I pappy yei
We must tell dem
One more time say

[Stonebwoy: Verse]

Even if dem gada gada
Dem know say you be badda badda yei
Pounds and dollar dollar
You dey spend dem and fvck your colour colour
Odoyewo fa, fa woakoma ma mei
Fa b3 mam na me kyer3 wa se
Sem b3n na meka na woti masei
Fa me bokoboko na metsi waseii
Na metsi waasei
Girl i wan you know since you come my way
Is like a masaca inna ma head
Adey see you for dream, ano dey fi bed oo

[Chorus]

Ololo Ololo Ololo
Girl i wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove
Ololo Ololo Ololo
Girl i wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove

[Teni: Verse]

Maga if i see you with Yvonne Nelson
Yawa go dey… Yawa go dey
See you with Genevieve
Yawa go dey
Cos you know say me wanna give you my love
I wanna show you the world
I wanna ride down with you
Baby give me your money to baby i wan you
Yei aa yei aa yei
Baby carry me go Tema oo
Le mesulemuntalee party di hole eeii
Tell me maga you no give you loko
Me ano go fi give foko
Abi!!
Me ano go give foko

[Chorus]

Ololo Ololo Ololo
Girl i wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove
Ololo Ololo Ololo
Girl i wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove

[Stonebwoy: Verse 2]

The one way i get be original
No go play you old school like final
And anything way you say be de final
And you be the cord to my spinal oo
Fine lady yei
Na sei asem bi na maka neyei poa
You no go fi to contaminate
Me ne wotem de3 love no be hate

[Chorus]

Ololo Ololo Ololo
Girl i wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove
Ololo Ololo Ololo
Girl i wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment