Timaya – No Pressure (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-03-12

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Egbere Papi Number One, Timaya unveils the TG Omori-directed music video for the Ayzed-produced song, “No Pressure”. Read the lyrics, listen, buy, stream, mp3 download.

Timaya No Pressure

Timaya No Pressure

Legendary Nigerian singer, Timaya unveils His new piece for the year 2022, titled “No Pressure”. The piece of new music was produced by

The new record “No Pressure” serves as his first output for the year following his outstanding performance in 2021.

The music video was shot and directed by Nigerian filmmaker, TG Omori.

Timaya – No Pressure (prod. Ayzed)

Watch Video

Lyrics

Temper temper cool my temper
Temper temper cool my temper
Temper temper cool my temper

Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure

Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby want faster
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Temper temper cool my temper
Yeah

My head my head my head my head oh
Me I wan cool my head oh
E dey strike for my head like Ronaldo
My head my head my head my head oh
Me I wan cool my head oh
You make me wan sing falsetto

Yah, pass me that

Baby whine slower I’m on my lighter
Nobody question my character
If there’s no weed I burn my shisha
Then, then I slide down to Atlanta
Tell me now

Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure

Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby want faster
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Temper temper cool my temper

Oh eh eh eh eh
Oh eh eh
Oh eh eh eh eh
Eh eh

Oh You no say everyday no be holiday
You can work sometimes you can play
You gat to work sometimes
To cool you blood pressure

Temper temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby want faster
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Temper temper cool my temper

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment