Victor AD – Omo Ologo (Audio, Lyrics)

Date 2021-11-21

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Victor AD unveils a new Kukbeat-produced piece of music titled “Omo Ologo”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Victor Ad Omo Ologo

Victor Ad Omo Ologo

The new track “Omo Ologo” by the sensational Nigerian musician Victor AD has been released.

“Nothing To Prove EP” is the inspiration for the new song.

Victor AD – Omo Ologo (prod. Kukbeat)

Lyrics

[Chorus]
Emi omo ologo
Dem wan to try but I say dem no know
See I geti God and He’s very big oo
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat oo

Emi omo ologo
Dem wan to try but I say dem no know
See I geti God and He’s very big oo
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat oo

[Verse 1]
Dem study me like mathematics
Still dem no pass, I’m problematic
I no get manual, automatic
And I go soon zoom like Aston Martin Aston Martin
Omo mosheyatin
Emini Victor makanaki
Shey u get the format, na 4matic
I don dey chop life, na normal thing, na normal thing

As dem see me dem don dey shake oo
Na my matter dem wan dey debate oo
Dem wan chase me but e don late o
E shock dem say I don dey rate oo
Come make we join celebrate ah
My people dem dey relate ah
Emini jeka rile na
Na celebration Omo u go dey na

[Chorus]
Emi omo ologo
Dem wan to try but I say dem no know
See I geti God and He’s very big oo
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat oo

Emi omo ologo
Dem wan to try but I say dem no know
See I geti God and He’s very big oo
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat oo

[Verse 2]
Oriyade lorimi aje oo, lorimi aje oo
If u want try to test me forget am
Oriyade lorimi aje oo, lorimi aje oo
I can achieve it all forever (normal thing eh)

As dem see me dem don dey shake oo
Na my matter dem wan dey debate oo
Dem wan chase me but e don late o
E shock dem say I don dey rate oo
Come make we join celebrate ah
My people dem dey relate ah
Emini jeka rile na
Na celebration Omo u go dey na

[Chorus]
Emi omo ologo
Dem wan to try but I say dem no know
See I geti God and He’s very big oo
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat oo

Emi omo ologo
Dem wan to try but I say dem no know
See I geti God and He’s very big oo
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat oo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment