Chiké – If You No Love (ft. Mayorkun) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2020-10-10

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Chiké is out with another banger, the remix to “If You No Love” now featuring Mayorkun. Listen, stream, buy, mp3 download, watch the video, read the lyrics to the song produced by DeeYasso. The video was directed by Clarence Peters.

Chiké If You No Love

Chiké If You No Love

Chiké teams up with DMW’s star; Mayorkun to deliver a power-pop anthem about unrequited love with “Boo of the Booless” fan favourite “If You No Love”.

Merging highlife guitars, African folk percussion, R&B rhythms, pop story-telling, and sensational vocals, “If You No Love” hits the bulls-eye as an instant African classic.

The video was directed by; Clarence Peters, with cameo appearances by; Diane Russet and Bettie Faraday a.k.a Betty Butter.

Chiké – If You No Love (ft. Mayorkun) (prod. DeeYasso)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/10/Chik_-_If_You_No_Love_ft_Mayorkun_dmca

Watch Video

Lyrics

Make I know (Make I know)
Oh make I know (Make I know)
Make I know (Make I know)

Calling me the sugar wey dey your tea
Calling me the honey wey dey your bee
Anything you tell me I dey believe o
Showing me around like I lost my way
Telling all your friend na be bae
Baby see me I don dey believe o

Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e no sure me make I know now
If you no love me o

Tell me make I know now o
If e sure me make I know now o
If e no sure me make I know now o
If you no love me o

Make you no talk say you love me o
If you no need me o
No go dey talk say you need me o
I take this love seriously o
Baby o make you no play me o
No go dey talk say you love me o
Don’t play me

[Maryorkun]
Of Lagos, kiki
It don’t be like say me I dey too talk
Make you no go say I get blocked
But no other man you want to go and link up
Oh baby, oh baby

I know they say I even gon dey make love
But am the sickest thing you can find in this world
And it doesn’t matter baby got your two strong
No lady, right now

Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e no sure me make I know now
If you no love me o

Tell me make I know now o
If e sure me make I know now o
If e no sure me make I know now o
If you no love me o

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

2 Comments
  1. moses says:

    I really love this music

  2. Simon says:

    These song is my favourite

Drop A Comment