Chike – Please (Audio, Lyrics)

Date 2022-09-30

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Another song off The Brother’s Keeper project by Chike is the track, “Please,” produced by Louddaaa.

Chike The Brother’s Keeper

Chike The Brother’s Keeper

Chike – Please (prod Louddaaa)

Lyrics

Many questions I no go fit answer
Like how I take waka come reach here
Show me road wey I no go fit enter
As far as e better dey there
I feel on a row cause my music dey enter
Tell e my neighbor make he load am for speaker
I wan get this feeling forever
As I dey chop make I save some for later
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey
Make something dey for me
I don’t wanna lose everything wey I gather
I no wan go my village for okada
I don’t wanna lose everything wey I gather
I no wan go my village for okada
At the end of my journey
Make something dey for me
Money don dey touch me
I dey act funny
Got myself a benz but no house
E no funny
Manager dey vex
Say the money wey I get
Say me I no dey manage am
I chop every cent
Family na one thing wey I no go talk
They show up with a straw
And they suck away with the rest
My brother no vex
Tomorrow no sure me
I want to enjoy now now wey I get
I feel on a row cause my music dey enter
Tell e my neighbor make e loud am for speaker
I wan get this feeling forever
As I dey chop make I save some for later
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey
Make something dey for me
I don’t wanna loose everything wey I gather
I no wan go my village for okada
I don’t wanna loose everything wey I gather
I no wan go my village for okada
At the end of my journey
Make something dey for me
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey
Make something dey for me
Please, please
Make something for me
At the end of my journey
Make something dey for me
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey
Make something dey for me

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment