Mayorkun – “Let Me Know” [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-20

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

DMW act, Mayorkun releases a new Clemzy-produced banger-content titled “Let Me Know”. Get the song and read the lyrics.

Mayorkun Let Me Know

Mayorkun Let Me Know

DMW Artiste Mayorkun is back again with a brand new Tune titled “Let Me Know”.

The new single “Let Me Know” is his debut single of 2021 and is off his forthcoming album

Mayorkun – Let Me Know (prod. Clemzy)

Lyrics

yeah
Odo y3 wu, Le me be your customer
and at the right time, i go dey do
wetin dangote cannot do for you
Yeah
but if you gree, you go be my lover
me i no dey wind you
i go dey for you, i go dey dey for you o

yeah
anything you want make i do i go do
if im too bad for you, let me know
and if you wan know one thing, let me know
anything you want make i do i go do
when you call on me i go show
anytime you need help from me, let me know

any time you need love, ill be there
anything you want from me girl
you go tell it all to my face yeah
go back it up for me like it defence
show me real love no dey pretend
and all i want is you its on me girl
you can tell it all from my face yeah
go back it up for me like it defence
show me real love no dey pretend

to everybody else im a bad guy
to my baby boo im the right guy
but to my therapist im a sad guy
and to my ex girl i be hard guy why

omalicha tell me who is who yeah
tell me what to do
naim make i sing this song for you yeah (oh no)
Girl i need some love tonight
whatchu wanna do tonight
naim make i sing this song for you yeah

so anything you want make i do i go do
if im too bad for you, let me know
and if you wan know one thing, let me know
anything you want make i do i go do
when you call on me i go show
anytime you need help from me, let me know

any time you need love, ill be there
omalicha baba you too set
you dey make my head correct
na my bustop mo fe bole, ah
you no be room to let
omalicha tell me who is who yeah
tell me what to do
naim make i sing this song for you yeah (oh no)

anyman can test im better than them
if you wan contest, im better than them
see as them dey vex, im better than them
oya listen to your new national anthem
see no man can quench my fire like this
you can not quench my fire like this
you can never take my place im telling ya

Bring the heat Clemzy

 

 

 

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment